Readings Newsletter
Become a Readings Member to make your shopping experience even easier.
Sign in or sign up for free!
You’re not far away from qualifying for FREE standard shipping within Australia
You’ve qualified for FREE standard shipping within Australia
The cart is loading…
Abuja Na Kpangba and other poems na di ?rst collection of poems for Pidgin wey anybody go write since 1982 wen Frank Aig-Imoukhuede ?rst publish im poetry book for pidgin wey dem dey call Pidgin Stew and Su?erhead. Di ?rst time Oribhabor bin publish dis poems na for Naija languej spelling system wey Naija langwej Akademi (NLA) bin dey try to put together. But as the spelling no work well, dis edition of dis book na for Naija Pidgin wey everybody go ?t connect with easily. Dis book of poems na major work because, e contain ?fty one di?ren poems wey concern we all for Nigeria. For dis book, Oribhabor give powerful message about how Nigeria and im pipul dey waka. Di poems carry di?ren level of how things dey happen since dem born am for im country. Since pikin no ?t tok sey im mama no be im mama again, sek of sey e worwor, na so Oribhabor dey want mek we know Naija Pidgin and see ourselves as ambassadors of di language. E want mek we know sey, as life get sweet part for Naija, na so e get tough part. E want mek we feel di wey Naija pipul heart dey beat and di kind of change wey dey happen everyday.
Whether you tall or shot, whether you fat or slim, whether you get money or no get money, dis book na for everybody. You go learn plenty lesson and get suplus sense on how to tek succeed for Naija. Na everybody book for everybody.
Divid Esizimetor Benin-City, Nigeria October, 2009
$9.00 standard shipping within Australia
FREE standard shipping within Australia for orders over $100.00
Express & International shipping calculated at checkout